SupportSupport
Nneka - Nova Tunes 1.8 - Suffri
Nova Tunes 1.8
01. Say Goodbye to Love
02. Jamaican Boy
03. Soldier
04. 28 Butts
05. Nantes
06. Danse avec moi
07. Talking Nigga Brothaz
08. Suffri
09. Cape Cod Kwassa Kwassa
10. Live Fast Die Old
11. Cry Me a River (Truth & Soul remixed)
12. Djôn’ maya
13. How Long Do I Have to Wait for You? (Ticklah remix)
14. Killing for Love
15. Disco in 4 Pieces
16. Who’s Gonna Save My Soul
17. My Heroics, Part One
18. We’re Through
Nna dey talk of your elections, Nigerians, Nigerians
Nna dey talk of your redemption, Naija, Naija
Nna dey talk of resolutions, oya (hey)
Tell me, where the resolution?

'Cause nothing dey change
We just dey yan, we just dey spray, we just dey rake
All these lies

Suffri, suffri with my soul, jeh-jeh, jeh-jeh
Suffri, suffri with my soul, oga you dey hear me, oh, say
Suffri, suffri with my soul, jeh-jeh, jeh-jeh
Don't you tamper with my soul, eh, eh

Na only the rich man still dey gain oh
Where the money? Where dey go oh-ooh?
Still poor man dey suffer
Brother, your wish is my order

But nothing dey change, we just dey yan
We just dey spray, but still not the same mouth
We dey use take pray, we dey use take curse (curse)

Suffri, suffri with my soul, jeh-jeh, jeh-jeh
Suffri, suffri with my soul, oga you dey hear me, oh, say
Suffri, suffri with my soul, jeh-jeh, jeh-jeh
Don't you tamper with my soul, eh, eh

Suffri, suffri with my soul, oh
Suffri, suffri with my soul, oh..., yea, yea, yeah-yeah

Suffri, suffri with my soul, jeh-jeh, jeh-jeh
Suffri, suffri with my soul, oga you dey hear me, oh, say
Suffri, suffri with my soul, jeh-jeh, jeh-jeh
Don't you tamper with my soul

Oga fulfill my wishes to travel to distant places (places)
Allow my soul not to perish for me to be dressed in laces
As life goes on, I remember all the things I have achieved
Sunset, thunder and the storms, show that we have truly, really been deceived
Say, na truth when dem dey talk say, "Na wetin you sow, na em you go reap"
Still na so, so lie na em we dey spread, spray, dey open eye to see deceit

To see us rise, we must rejuvenate
Na bottem we dey teh, teh
Na bottom we dey teh, teh
Na bottom we dey teh, teh, for too long, down for too long

Jeh-jeh o, jeh-jeh o (down for too long)
Jeh-jeh o, jeh-jeh o (down for too long)
Jeh-jeh o, jeh-jeh o
Jeh-jeh o, jeh-jeh o

Suffri, suffri with my soul, jeh-jeh, jeh-jeh
Suffri, suffri with my soul, oga you dey hear me, oh, say
Suffri, suffri with my soul, jeh-jeh, jeh-jeh
Don't you tamper with my soul (don't you tamper with my soul)

Jeh-jeh o, jeh-jeh o
Jeh-jeh o, jeh-jeh o
Jeh-jeh o, jeh-jeh o
Jeh-jeh o, jeh-jeh o

Don't you tamper with my soul
My soul, my soul