SupportSupport
Burna Boy - Queen & Slim: The Soundtrack - My Money, My Baby
Queen & Slim: The Soundtrack
01. Ride Or Die
02. Soul Sista (remix)
03. Yo Love
04. Collide
05. Getting Late
06. Still Tippin'
07. Queen & Slim
08. Frame
09. Catch The Sun
10. Searching
11. Guarding The Gates
12. My Money, My Baby
13. Cedes Benz
14. Standin' At Yo Door
15. Runnin' Away
16. Doomed
Mama dem call me
Papa dem call me
Sister dem call me
Brother dem call me
Dem don hear one story
Dem don see one tori
Read am for newspaper
See am for television
Dem hear am for radio
Dem talk am for radio
Dem talk sey I don kill person start to dey japa

My money, my money, my money, my money, my money, my money, my money
My baby, my baby, my baby, my baby, my baby, my baby, my baby, ah

Police dey find me now
Give them the run-around
Skip to another town
Now I'm in hiding now
My girl and I
Barely getting by
And we don't play around

There will be a robbery now
Everyone kiss the ground
We need this money now
Put it inside the bag
Take all the money start to dey japa

My money, my money, my money, my money, my money, my money, my money
My baby, my baby, my baby, my baby, my baby, my baby, my baby, ah

Uh, hah, uh, hah
Ladies and gentleman, as I look at my Rollie
And I see the time, only two things come to mind